Fine Fine Girls

Songs   2024-07-04 09:38:49

Fine Fine Girls

It’s Young John the wicked producer

Wetin you go do, you go do

Wetin you, wetin you, wetin you go do

Yeeeaah

I say fine fine girls in the building tonight

African girls in the building tonight

Jamaican girls in the building tonight, oh ahh

I say fine fine girls in the building tonight

Naija girls in the building tonight

Latino babes in the building tonight

Them want to shake am oh (shake am oh)

Whine am oh (whine am oh)

Roll am oh (roll am oh)

I say them want to shake am oh (shake am oh)

Whine am oh (whine am oh)

Roll am oh (roll am oh)

Olamide

Baby na one for the show oh

Get money, get that dough oh

Bad girl let them know oh

Shaking like wo oh

You dey make my head dey spin oh

Yes you dey do me mad thing oh

Wey you shake that thing oh

Oya make that thing go

Badokadonk, Badokadonk

Badokadonka, Badokadonka

Shock me like life wire, hot like fire

My heart desire, ki lo gbe saya?

O n ja mi lara, o n jo mi lara

When she dey whine oh, know say she no dey tire

I say fine fine girls in the building tonight

African girls in the building tonight

Jamaican girls in the building tonight

I say fine fine girls in the building tonight

Naija girls in the building tonight

Latino babes in the building tonight

Them want to shake am oh (shake am oh)

Whine am oh (whine am oh)

Roll am oh (roll am oh)

I say them want to shake am oh (shake am oh)

Whine am oh (whine am oh)

Roll am oh (roll am oh)

Okay!

Baddo!

Tiwa Sav'!

Tiwa Savage

Wetin you go do, you go do?

When I start to dey shake my bumbum for you

I bounce it for you aaah

I know say you like to make move, so make a move

You messin with the baddest bitch in the whole club tonight, yeah

So come make I rewind the body for you uh uh

This your feelings, they are feelings for two uh uh

Make walangolo galala, baby walangolo galala

T'o ba no owo, baby ma jo, robo skeske robo robo

Make me walangolo galala, baby walangolo galala

I say fine fine girls in the building tonight

African girls in the building tonight

Jamaican girls in the building tonight

I say fine fine girls in the building tonight

Naija girls in the building tonight

Latino babes in the building tonight

Them want to shake am oh (shake am oh)

Whine am oh (whine am oh)

Roll am oh (roll am oh)

I say them want to shake am oh (shake am oh)

Whine am oh (whine am oh)

Roll am oh (roll am oh)

Bad girl let them know oh

Shake it like wo oh

Wetin you go do, you go do

When I start to dey shake my bumbum for you

I bounce it for you aaah

Badokadonk, Badokadonk

Badokadonka, Badokadonka

See more
Olamide more
  • country:Nigeria
  • Languages:Yoruba, English, English (Nigerian Pidgin)
  • Genre:Pop
  • Official site:
  • Wiki:
Olamide Lyrics more
Olamide Featuring Lyrics more
Excellent Songs recommendation
Popular Songs
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved