Vision 2020

Songs   2024-07-03 04:51:54

Vision 2020

Bella Shmurda, yeah…

Ghetto where we hustle, Vision 2020

Our government dem promise

You know say boys go chop everyday we scamming

Hmmm, all nite no sleeping

Mo ya owo lowo Lati I go alaba, I buy lapi

Hustle for 6 months I no get money

Shoutout to my niggas wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved

So I tell my niggas so we get dem solved

So we go get dem solved

A problem shared is a problem solved

So I tell my niggas so we get dem solved

So we go get dem solved

Mama call me say chinedu is balling

What are you doing, son you’re dulling

Four years in lasu is really nothing

Beta get dat moni son we are starving

Omotena tell me say she don get belle

Mame, papa must no know hear

Have been thinking oh have been thinking oh

My friends are in a Range Rover

When I pull up in a phantom, tell bitches game over

Popping pills in a penthouse, chilling on a coda

Shukura like as she rush poka dancer

She’s in love with their lifestyle

Bella Shmurda

Everyday me ganja

Everyday me ganja

Ghetto where we hustle, Vision 2020

Our government dem promise

You know say boys go chop everyday we scamming

Hmmm, all nite no sleeping

Mo ya owo lowo Lati I go alaba, I buy lapi

Hustle for 6 months I no get money

Shoutout to my niggas wey dey sub for me

A problem shared is a problem solved

So I tell my niggas so we get dem solved

So we go get dem solved

A problem shared is a problem solved

So I tell my niggas so we get dem solved

So we go get dem solved

[Olamide]

Mo ti suffer, mo ti ji ya bi ti diya

Mo tun shashe ni madel ki n le ri owo di e

Pa bo lo ja si Walahi I dey tell

Ti lion ba gbe ina wo oju mi mo ma dare

Mo ma dare Olohun mo na dare

Mo ti lose, mummy, daddy e wo oju mi eje

E wo oju eje, e jor ta la shè

Kilagbe kilaju tori a n wa nkan ta ma je naw

People dey tell me now I too dey bragga

They cut like dagger life a na gagga

Ogologo mma kamina like ogbonna

For winter or summer maramma I no slow down

Won kor nipe mo para no ni

Fi ara re sinu bata mi without money

No tissue paper ti a ti e fi tanba ya ba shuu

No soap to wash school uniform...

Ama gba awe moni a ma je eba ta ba ji

Ilekun Ile oro o seun firigbo shi

Tiki ti ra bata duro iyen ko le da gbo shey

Dats y ma je dagba hustle lane

Hustle to the top won fe le mi ba

Wan ro pe o ma re mi Aluko but emi kor

I thank God, I no fall, I stand tall

Baddoo Bella Shmurda

Ade mi ade

Owo wole mi owo

Ire wole mi ire

Ola wole mi Ola

Aje wole mi aje

Owo wole mi owo

Ire wole mi ire

Aje wole mi aje

Bella Shmurda

Eeh ghetto boy...

See more
Bella Shmurda more
  • country:Nigeria
  • Languages:English (Nigerian Pidgin), Yoruba
  • Genre:
  • Official site:
  • Wiki:
Bella Shmurda Lyrics more
Excellent Songs recommendation
Popular Songs
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved