Kolobi lyrics

Songs   2024-07-07 02:20:00

Kolobi lyrics

Agan agan ma ronumo oo omo'n bo

Agan agan ma ronumo oo omo'n be

As baba God is involved you won't fall

You won't fall

What you looking for?

Don't give up cause you no say you find it here

When money no dey, and you no fit to feed your pikin yeah

If you just believe, nothing dey wey you no fit achieve o

So call everybody, call them make them come and rejoice o

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe

Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me make me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

E no get mountain, e no get road block

There's no hold up wey no go clear o

And all your problems, dem no reach oo

Lay them flat and parege lori won

And scatter body no send nobody

Oya do as you like o

Dance all around, oya jump all around

Oya act like you score goal

And scatter body no send nobody

Oya do as you like o

Take your time to count your blessings

And be grateful for your live

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ikanebe

Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi

Oh oh oh oo oh oh oh oh wanne bisna

Oya join me make me jolomi

Oh oh oh oo oh oh oh oh kolobi

Oh oh oh oo oh oh oh oh make them jealousi

Oh oh oh oo oh oh oh oh ma ronu mo

See more
Tiwa Savage more
  • country:Nigeria
  • Languages:English, English (Nigerian Pidgin), Yoruba, English (Middle English), Swahili
  • Genre:Folk
  • Official site:
  • Wiki:https://en.wikipedia.org/wiki/Tiwa_Savage
Tiwa Savage Lyrics more
Tiwa Savage Featuring Lyrics more
Excellent Songs recommendation
Popular Songs
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved