Anything

Songs   2024-07-02 07:56:48

Anything

Mavin

Drop it!

DJ Big N, Tiwa (baby fresh)

Burna!

When you are big, you are big abeg

Tiwa Savage

Baby, baby oh

This thing e crazy oh

Am going insane oh

Olorun gbami oh

Wonder wonder wonder (wonder)

E too late to cry oh (wonder)

We’re happy to fast oh

Olorun gbami oh

My matter e don cast

And everywhere I go now dem know me

Na so so Mrs this them dey call me

All the way from Lagos to Miami

Abu Dhabi, dem dey feel me

Them know say this your love e drive me crazy

And I’ll do anything for my baby

Oh my baby ah

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for

Burna Boy

Joh, hola!

Hola, hola, hola, hola, hola

Why I feel so good, everytime I hold ya

So good, that I gat you screaming Hallelujah

You go’n know, nobody do you like I do ya

Wan baby hola, hola, hola, hola, hola

When me *** up, me live life

Demma wonder, why me breed a sweet life

Coz dey look pon me and see me sweet smile

But dem don know say me come from street fight

So make you no go make me feel like you no want me

Tell me where you reside

When you’re horny, make you give me green light

Make you call me, I’ll be there by your side

If you gimme I go dapada, you know say I don suffer oh

Eh! Now I don be godfather so u no go need no other

Tiwa Savage

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Tiwa Savage

You are sexy and you fine

Bring your body next to mine

Hold me bobo, waste no time

I’ll make your body feel alright oh

Dakun dakun baby me eh

Tele mi kalo ro ki eh

What you gat o Daddy oh

Make a bad girl be feeling highre

(Drop it!)

Surulere Jaiye

Awon gbogbo Festac Jaiye

Oya Lekki nko Jaiye

Oya Ikorodu Jaiye

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Baby anything for you

Dance sukutu for you

Oh baby oh for you

Whine na whine na whine for you

Hehehehe!

You thought this was a game

We’re just getting started

DJ Big N!

When you are big, you are big abeg

  • Artist:DJ Big N
  • Album:Anything (feat. Tiwa Savage & Burna Boy) - Single
See more
DJ Big N more
  • country:Nigeria
  • Languages:English
  • Genre:Pop
  • Official site:
  • Wiki:
DJ Big N Lyrics more
Excellent Songs recommendation
Popular Songs
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved