Tongolo lyrics

Songs   2024-10-05 13:47:51

Tongolo lyrics

Me, I be D'banj

My Jamo friends dem dey call me ski banj

I don't get degree for womanolgy

I just study the woman physiognomy ah!

Wey dey make them follow me

For the clubs, dem dey take off their thongs for me

Even the girls they ask for me

Make I tell them the secret of my melody ah, listen

Make I tell them de koko o ah

Make I tell them de koko

Make I tell them de koko o ah

Make I tell them de koko

If I tell them de koko

I say I yarn them de koko

If I tell them de koko

I say I yarn them de koko

Tongolo, je a tongolo

Tongolo, she wale tongolo

Omoge wa je a tongolo

Tongolo, je a tongolo

Tongolo, she wale tongolo

Omoge wa je a tongolo

As I dey walka for the road

I see one baby o

Her name na no be small

Why because she fine, no be small

When her front, no be small

When her backside, no be small

I yarn am the truth and I yarn am the fact

And I yarn am, no be small

She no wan gree my own o

Till I yarn amde koko, no be small

Shee, you want know de koko ah

Shee, you want know de koko

Shee, make I tell you de koko ah

Make I tell you de koko

If I tell them de koko

I say I yarn them de koko

If I tell them de koko

I say I yarn them de koko

Tongolo, je a tongolo

Tongolo, she wale tongolo

Omoge wa je a tongolo

Tongolo, je a tongolo

Tongolo, she wale tongolo

Omoge wa je a tongolo

Listen, listen

Mo wa talented

Yes mo wa gitfted

Sheri ile mi, ome gbe e lifted

Sheri hips eh, mafile shifted

Oju wen, mafile tinted

Boyfriend eh, kan owa evicted

Se ko mo pe, Dbanj is addicted

Te ba so pe no, mawa persistent

Mori awone, don't get me twisted

Make I tell them de koko o ah

Make I tell them de koko

Make I tell them de koko o ah

Make I tell them de koko

If I tell them de koko

I say I yarn them de koko

If I tell them de koko

I say I yarn them de koko

Tongolo, je a tongolo

Omoge wa je a tongolo

Tongolo, she wale tongolo

Omoge wa je a tongolo

Tongolo, je a tongolo

Omoge wa je a tongolo

Tongolo, she wale tongolo

Omoge wa je a tongolo

Tongolo, je a tongolo

Omoge wa je a tongolo

Tongolo, she wale tongolo

Omoge wa je a tongolo

Tongolo, je a tongolo

Omoge wa je a tongolo

Tongolo, she wale tongolo

Omoge wa je a tongolo

See more
D'banj more
  • country:Nigeria
  • Languages:English, Unknown, French
  • Genre:Hip-Hop/Rap, Pop, R&B/Soul
  • Official site:https://www.instagram.com/iambangalee/
  • Wiki:https://en.wikipedia.org/wiki/D%27banj
D'banj Lyrics more
D'banj Featuring Lyrics more
Excellent Songs recommendation
Popular Songs
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved