Labalaba lyrics

Songs   2024-07-07 01:47:52

Labalaba lyrics

Sexual healing, sexual heal

Classic!

Yeah, one time

One time, one time

Burst Brain

Yea yea yea yea yea

Listen- omo e don tail wey I don buzz you

You know am busy, I dey hustle

And everyday I dey think all about you

You know I miss you, baby, I dey tell you?

I just wanna romance your body

Uhhn, romance your body

Forget Lauretta, I need your loving

Baby, I need your touching

Baby you are sweeter

I wanna have you everyday

But you' bad for ma liver

Eh eh eh, eh eh ehh

I wanna get this feeling

I want sexual healing, sexual healing

See, baby boy, I'm coming over over

I tell you say, my baby, me am coming over over

He gat me coming over over

So baby, me am coming over over, over ah aahh

Labalaba, Labalaba, Labalaba

Labalaba, Labalaba

Labalaba, Labalaba, Labalaba

Labalaba...

Mama JamJam, wetin happen na?

You dey para oh

Omo, make you forget Philomena

If I give you body, you go craze oh

Me go give you anything, if you say so

No baga, I want nobody wanna see you

No hassle, me dey give you green light oh

Tonight is all about you (ah ahh)

Spend all my money on you, baby

It's crazy, I'm all over you ah ah

Baby you are sweeter

I wanna have you everyday

But you' bad for ma liver

Eh eh eh, eh eh ehh

I wanna get this feeling

I want sexual healing, sexual healing

See, baby boy, I'm coming over over

I tell you say, my baby, me am coming over over

He gat me coming over over

So baby, me am coming over over, over ah aahh

Labalaba, Labalaba, Labalaba

Labalaba, Labalaba

Labalaba, Labalaba, Labalaba

Labalaba...

See more
Tiwa Savage more
  • country:Nigeria
  • Languages:English, English (Nigerian Pidgin), Yoruba, English (Middle English), Swahili
  • Genre:Folk
  • Official site:
  • Wiki:https://en.wikipedia.org/wiki/Tiwa_Savage
Tiwa Savage Lyrics more
Tiwa Savage Featuring Lyrics more
Excellent Songs recommendation
Popular Songs
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved