Heart Robber lyrics

Songs   2024-07-07 16:18:34

Heart Robber lyrics

Yes we dey fight most times, we dey settle oh

But e be love wey dey make come…

see the love wey I get for you na times two

And if I ever leave you baby na taboo

See my heart robber (heart rara)

Heart robber

One and only lover oh

Lover, lover eh eh

See my heart robber (heart rara)

Heart robber

One and only lover oh (ibu onye oshi)

Only lover eh eh eh

Nwa pete

nwa pete nwa pete wa wa wa (ibu onye oshi)

nwa pete nwa pete nwa pete

nwa pete nwa pete wa wa wa

Nwa pete

nwa pete nwa pete nwa pete (ibu onye oshi)

nwa pete nwa pete nwa pete

nwa pete nwa pete na na na eh eh

As I dey see you oh baby I beautiful

E get many things wey I want to do, to do, to you

Sit back relax, let me wash you like shampoo

Na you be the dodo on top my rice and stew

You my heart robber (heart rara)

Heart robber

One and only lover oh (ibu onye oshi)

Lover, lover eh eh eh

See my heart robber (heart rara)

Heart robber

One and only lover oh (izu onye oshi)

Only lover eh eh eh

Nwa pete

nwa pete nwa pete wa wa wa (ibu onye oshi)

nwa pete nwa pete nwa pete

nwa pete nwa pete wa wa wa

Nwa pete

nwa pete nwa pete nwa pete (ibu onye oshi)

nwa pete nwa pete nwa pete

nwa pete nwa pete na na na eh eh

Nwa pete, nwa pete (ibu onye oshi)

nwa pete (asin e bu onye ohi)

Heart robber (heart rara)

Heart robber

One and only lover oh

Lover, lover eh eh

See my heart robber (heart rara)

Heart robber

One and only lover oh (ibu onye oshi)

Nwa pete

nwa pete nwa pete wa wa wa

nwa pete nwa pete nwa pete

nwa pete nwa pete wa wa wa

Nwa pete

nwa pete nwa pete nwa pete

nwa pete nwa pete nwa pete

nwa pete nwa pete na na na eh eh

See more
Yemi Alade more
  • country:Nigeria
  • Languages:English, English (Nigerian Pidgin), French, Yoruba+5 more, Swahili, Portuguese, Igbo, Fon, Lingala
  • Genre:Pop-Folk
  • Official site:http://www.yemialadeworld.com/
  • Wiki:https://en.wikipedia.org/wiki/Yemi_Alade
Yemi Alade Lyrics more
Yemi Alade Featuring Lyrics more
Excellent Songs recommendation
Popular Songs
Copyright 2023-2024 - www.lyricf.com All Rights Reserved